Spyro – For You
Spyro – For You Mp3 Download
Nigerian budding singer and songwriter, Spyro shares another melodious song “For You” for your listening enjoyment.
The impressive track was produced by Bash Beats, while the mixing and mastering credits goes to Spritmix.
Spyro – For You Mp3 Download audio and make sure to share this amazing song with your friends and loved ones.
Download Music Below
MUSIC: Spyro — For You
DOWNLOAD: Spyro — For You HERE
Lyrics
Or nor nor nor
You be the brush I be the paste
You be judge and I be case
You be treble I be bass
Baby gone now are the days
That I be searching for a babe
You be my shoe, I be the lace
All other girls see dem be fake
I gat you all of my days
Follow me Kajo ma date
No mind Wetin dem say o yeah
E ma wo awon eleyi
They want to come between us baby them go fail
Yawa de me I go demonstrate
Baby baby baby baby I go dey for you I go dey
I go say
Sweet potato if you leave me na gobe
Mami you no need make up
You dey slay
Baby baby baby baby I go dey for you I go dey
Ema wo awon eleyi
Okkkkkkk
Baby girl my eye dey on you
Na you I dey pursue
Even if they tell me na taboo
Oh yea
Baby girl my eye dey on you – on you
Na you I dey pursue, pursue
Even if they tell me na taboo – taboo
No forget say money de for you – for you
Baby na you I dey value – value
Cos my body de for you – for you
I give anything that you wanting ooo
E ma wo awon eleyi
They want to come between us baby them go fail
Yawa dey me I go demonstrate
Baby baby baby baby I go dey for you I go dey
I go say
Sweet potato if you leave me na gobe
Mami you no need make up
You dey slay
Baby baby baby baby I go dey for you I go dey
Ema wo awon eleyi
What do you think about this song?
We want to hear from you all.
Drop your comments
GET LATESTS UPDATES AND MUSIC DIRECTLY TO YOUR PHONE
MEandVIBES.com Whatsapp: JOIN MEandVIBES.com WhatsApp To Always Get Latest Updates And Musics
Do you find MEandVIBES.com useful? Click here to give us five stars rating!