tystringz – Shalaye Mp3 Music Audio Song Download
NOTE: Nobody Paid Us to post or promote this music, we are doing it for the love we have for the artist and the song, more blessings to him
tystringz is out with a new song titled Shalaye.
Production Credits To marphy jay
Check it out below
Lyrics
I dey feel different today
Oh yea yea
Oh no
Them talk say time no Dey wait for no one (Yea)
Baby I am ready to stop this time (Yea)
I think I don Dey loss my mind
My friends talk say you go be the death of me
Say your beauty kolafiwe (Yea)
Cause them never see me like this before
I Dey sick you are my drugstore
mi o Le Shalaye
Say your beauty kolafiwe (Yea)
What I am just trying to say Is Is
You dey take my breath away
You dey make me dey feel
The things I have never felt before
I am just trying to let you know
I Dey lose and I no fit keep scores (Yea)
Wetin I fit do
Wetin I fit do yea yea yea
If e no be you
If e no be you I no want o
Wetin I fit do
Wetin I fit do yea yea yea
If e no be you
If e no be you I no want o
london bridge is falling down
Can you even hear the sound
The sound and the voices wey Dey inside my head
And every time I try to talk
Every time I try to talk
I dey get
I dey get
I dey get shortness of breath
mi o Le Shalaye
Say your beauty kolafiwe (Yea)
What I am just trying to say Is Is
You dey take my breath away yea
You dey make me dey feel
The things I have never felt before
I am just trying to let you know
I Dey lose and I no fit keep scores (Yea)
You don't even know
What you do to me
This very feeling
mi o le Shalaye o
You don't even notice
How you make me feel
This very feeling goes skin deep
Cause
mi o Le Shalaye
Say your beauty kolafiwe (Yea)
What I am just trying to say Is Is
You dey take my breath away yea
You dey make me dey feel
The things I have never felt before
I am just trying to let you know
I Dey lose and I no fit keep scores (Yea)
mi o Le Shalaye
Say your beauty kolafiwe (Yea)
What I am just trying to say Is Is
You dey take my breath away yea
You dey make me dey feel
The things I have never felt before
I am just trying to let you know
I Dey lose and I no fit keep scores (Yea)
Wetin I fit do
Wetin I fit do yea yea yea
If e no be you
If e no be you yea
TELL US WHAT YOU WANT, WE WANT TO HELP YOU!!
•Are you looking for any music you couldn't find on our website?
•Do you want to promote your music on our website ?
Whatsapp Us: JOIN NaijaAdult WhatsApp TV For Latest Porn Videos, Sex Leaks, Musics, Videos And All Round Entertainment